[Chorus~ Blaqbonez]

Money in a wheelbarrow,

Make dem know say we dey pack am o,

Come today, tomorrow is too far o

Make we dey Kulosa o

Container don land, don land for Apapa o

We dey sing hosanna o

Money in a wheelbarrow

Money in a wheelbarrow

[Chorus~Adekunle Gold & Blaqbonez]

Money in a wheelbarrow,

Make dem know say we dey pack am o,

Come today, tomorrow is too far o

Make we dey Kulosa o

Container don land, don land for Apapa o

We dey sing hosanna o

Money in a wheelbarrow

Money in a wheelbarrow

[Verse 1~Adekunle Gold]

Don’t know about you

Emi ma j’aye mi lo (J’aye mi lo)

I’m tired of running

Now I just chase my liquor (Me and my liquor)

Can’t feel my face

Be like say na ten milli I spray (Owo pesa)

Ko lo far

For person wey get many mileage

Girls that like to party bend it when they hear tika tika ti,

Boys dey on veggies steady, if you work you gats to faaji

Girls that like to party bend it when they hear tika tika ti,

Boys dey on veggies steady, if you work you gats to faaji

[Pre-Chorus]

1942

Make dem pour little,

In a cup Jesu!

Mo ti jor, mo ti jogor lo

[Chorus~Adekunle Gold]

Money in a wheelbarrow,

Make dem know say we dey pack am o,

Come today, tomorrow is too far o

Make we dey Kulosa o

Container don land, don land for Apapa o

We dey sing hosanna o

Money in a wheelbarrow

Money in a wheelbarrow

[Verse 2~Blaqbonez]

Money in a duffle bag,

I know why they mad,

My life is a movie, it’s a motion picture

Me I dey for Berlin riding in a B

Sometimes in a white limousine,

‘Cause like ten girls wey I need,

Baddies and benjis, we go together, we’re siamese

[Pre-Chorus]

1942

Make dem pour little,

In a cup Jesu!

Mo ti jor, mo ti jogor lo

[Chorus: Adekunle Gold & Blaqbonez]

Money in a wheelbarrow,

Make dem know say we dey pack am o,

Come today, tomorrow is too far o

Make we dey Kulosa o

Container don land, don land for Apapa o

We dey sing hosanna o

Money in a wheelbarrow

Money in a wheelbarrow